T O P

  • By -

vamigeorge--

Check this space out… https://www.aienai.co/jobs Pick the ones you are competent in… if you need a referral name, send me a DM


Dear_University_558

Boss una no dey hire Frontend, I be junior but according to my strict and straightforward mentor, him say I dey try.


vamigeorge--

For now no, but I’d keep you in mind, send me a DM, make we dey in contact.


Wholelottafapshit

Okay. Will do. Thanks!


Dear_University_558

Senior counsel. Wetin me I dey do now Na to dey cold message people for here, Slack and Telegram specifically job channel, I get template wey dey my clipboard with my CV link, I dey see small small results sha. I even do interview today but no offer yet. Most of them dey update me why I dey comot Law dey go Tech, I be wan ask them why dem no go study Law come dey practice am for 234.


Nickshrapnel

[Social media intern](https://chowdeck.notion.site/Social-Media-Intern-76df042bd40d44469c7a770a8e516274)


Wholelottafapshit

Gracias. Applied.


abdu3kk

Just japa, Nigeria is a waste land I tell you


Wholelottafapshit

Person (me) wey never chop belle full, where you wan make I see money japa? Be f**king fr.


bub_seen

Talking about Japa, I’m building Japahub a social platform for individuals migrating abroad for education, jobs, marriage, etc. Connect, share job opportunities, and explore experiences of others in new environments. https://info.japahub.com/